[LYRICS] Aceboy RBB – Superstar -- Omatunes

[LYRICS] Aceboy RBB – Superstar -- Omatunes

Aceboy RBB – Superstar [Lyrics]

 

Intro

Verse 1

They only Sabi me in the hood wey I come from
Dem say boy you gats wait for your turn
But Moti Duro Duro aye Yi Male Won Wicked Biti Young John

Moti Nko Tipe which day I go blow oh oh yeh eh
Tawon tola Ni debe laye maa P’ofo Oh Oh ah

My fans dey say see you at the top soon
And I can’t wait to see myself
But if I no get this fame, I don fall their hand
At the same time, I don fall mine too

I dey try and I dey pray too
Walaha mi o gbodo ja sasan
Many times sheni mo ma nke sun
But omije ojumi tiye Jesu

Chorus

Baba make me a superstar
Make me a superstar ah
Make me a superstar, Kaye maa Pariwo Oruko mi oh

Make me a superstar
Make me a superstar ah
Make me a superstar
Kaye ma po longo Oruko mi o

Verse 2

I no want make this glory tey at all
Mi ofe kope temi gan maa gbera tan
Ni Yankee, l’everywhere Koma riwagbo
Make Dem tell my mummy p’omo yin ma n ball

Where I want, I go reach there
Bi mose Fe gan gan gan, Koma ribe
Paddy mi ni, nobody can stop your shine my gee
Tori iyo ole s’ojuse Maggi

Me sef wan dey kill shows
Kinma fela pelu awon Rick Ross
Shemi L’ogo agbaye
K’irawo mi tan, kinma le shalaye

I dey try and I dey pray too
Walaha mi o gbodo ja sasan
Many times sheni mo ma nke sun
But omije ojumi tiye Jesu

Chorus

Baba make me a superstar
Make me a superstar ah
Make me a superstar, Kaye maa Pariwo Oruko mi oh

Make me a superstar
Make me a superstar ah
Make me a superstar
Kaye ma po longo Oruko mi o

Bridge

Orikan lon dade, yeh orikan lon joba yeh eh yeh
K’eleda temi masun lo oh oh

I dey try and I dey pray too
Walaha mi o gbodo ja sasan
Many times sheni mo ma nke sun
But omije ojumi tiye Jesu

Chorus

Baba make me a superstar
Make me a superstar ah
Make me a superstar, Kaye maa Pariwo Oruko mi oh

Make me a superstar
Make me a superstar ah
Make me a superstar
Kaye ma po longo Oruko mi o yeh

Post a Comment

0 Comments