[Music] Kingcelebrity _-_ Fearless

[Music] Kingcelebrity _-_ Fearless



Kingcelebrity is out with another Vibe which talk about the current situation in Nigeria , without wasting time use the link below to Download Fearless by Kingcelebrity .

DOWNLOAD NOW
Lyrics:
Since I was born yeah
Now I dey young o
I never see country 
Wey bad like this country.
Since I was born yeah
Now I dey young o
I never see leaders wey  punishing his people.
Then change money 1000, 500, 200
No more old notes
Where is the new notes.

Then change money 1000 500 200
No more old notes o
Now till December

Naija tire me
Poverty tire me
Suffering tire me
I'm leaving this country..

I'm leaving this country,
If na Ghana I will go
No more suffering
Suffering and smiling

I'm leaving this country
If na Togo I will go
No more living 
Living in bondage.

We vote o person wey we want yeah
Then bring us person wey them went yo
We vote o person wey go help us 
Them Bring us person wey go kill us.

Post a Comment

0 Comments